Nigeria 2027 Election: Wetin be di six tins wey don change since di last time Nigerians vote? - BBC News Pidgin
the 2023 presidential election face plenty criticism afta Independent National Electoral Commission (INEC) fail to upload polling unit results to dia Result Viewing Portal (IReV) in real time, even though dem introduce di platform to improve transparency.
BBC News Pidgin2 sources1 min readFiled September 26, 2026
